SR Logo
Facebook Twitter instagram
DJ Mix Free-Beats Biography Lyrics
📚 Story Time    🎧 Artiste Career    📸 Movie Zone

Promote Your Music Today 

|

CATEGORY-: Music Lyrics
[Lyrics] Daniel Farhan – Omalicha (Lyrics)
Posted Byverified On  July 18th, 2020 Music Lyrics 1 1132 Views
Share On Social Media

Daniel Farhan - Omalicha

Woh woh
Daniel ooo

Verse 1

This your love e dey enter body
Me I no fit sink
Wey you dey do e dey make me feel you Sabi
You know my heart feeling
Shey we go dey together
Shey you go be my lover
Follow me go house make you meet my mama
Shey you go be my lover
Maka yeh yeh
Maka chu chu
For this your love I be mumu
Say you cool down my heart maka chu chu
For this your love i be mumu
Hmm….yeh e

Chorus:

Omalicha I’m feeling your love o
(Oh oh)
Omalicha I’m feeling your love o
(Yeh e)
Omalicha I’m feeling your love o
(Woh woh woh sisi e)
Omalicha I’m needing your love o

(Vibe)

Shoo ma wami wale (oh yea)
Shoo mawa, shoo ma wami wale (oh yea)
O ma wa, o ma wa mi wale
Tinuke, o ma wa e wale (okay)
Shoo ma wami wale (oh yea)
Shoo mawa, shoo ma wami wale (oh yea)
O ma wa, o ma wa mi wale
Daniel, o ma wa e wale (okay)

Verse 2

You’re better than the rest
For this your love I no go regret
For this your love I go dey invest
Me plus you we go dey Excell.
Maka yeye
Maka chu chu
For this your love I be mumu
You cool down my heart maka chu chu
For this your love I be mumu
You be my golden penny
When I no get any
Ifineme you dey make me happy
Born pikin call me daddy
Yeh yeh e

Chorus:

Omalicha I’m feeling your love o
(Oh oh)
Omalicha I’m feeling your love o
(Yeh e)
Omalicha I’m feeling your love o
(Woh woh woh sisi e)
Omalicha I’m needing your love o
(All repeat 2x)

Wanyeoma
Yeh e
True true true love eh eh

Farhan…. Daniel

(2flex d hit maker)

DOWNLOAD MUSIC

Share On Social Media
Quick Navigations

Meet The Blogger

Absharp verified
INCHARGE OF: Music Lyrics
🏅 Admin @ Soundreloaded.net
Click To View Post By
RECOMMENDED SONGS
1 Comment Drop Comment

  1. Anonymous - Jul 19, 2020

    Keep basking bro,you get numberone back

Leave a Reply

NOTE-: Comment Will Appear After It Has Been Approved By Admin (Less Than 1Mins).

|

Soundreloaded Music Banner Advert