SR Logo
Facebook Twitter instagram
DJ Mix Free-Beats Biography Lyrics
📚 Story Time    🎧 Artiste Career    📸 Movie Zone

Promote Your Music Today 

|

CATEGORY-: Music Lyrics
[Lyrics] Neptune ft. Patoranking – Gaza (Lyrics)
Posted Byverified On  October 9th, 2021 Music Lyrics 0 1234 Views
Share On Social Media

nullNeptune

LYRICS

Yaa
Greatness
Wi…Wi…Wi…Willis giddem
Yea
Giddem, giddem…
DJ Neptune, Hit me

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off

Who get money na him be the man (Yes o!)
Who dey make the people discuss
Onyeoma Jagaban
Yes! make you report

Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza
Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja (ganja)
Push up on the lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter

VERSE
Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My mandi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2:30
Fire, take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza, block me for plaza
If you want am follow me go Gaza

Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza (Gaza)
Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza (Gaza)

Oya wey the Ganja?
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
Push up on the lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off

Who get money na hin be the man (Yes o!)
Wey dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report

Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza
Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza

Oya wey the Ganja?
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
Push up on the lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter

DJ Neptune
World best
Milla Mix

Wi…Wi…Wi…Willis giddem
Greatness republic
You already know
Neptune Record
Sound of Neptune

Share On Social Media

Meet The Blogger

Jibloo verified
INCHARGE OF: Music Lyrics
🏅 Admin @ Soundreloaded.net
Click To View Post By
RECOMMENDED SONGS
No Comments Yet Drop Comment

Leave a Reply

NOTE-: Comment Will Appear After It Has Been Approved By Admin (Less Than 1Mins).

|

Soundreloaded Music Banner Advert