LYRICS
Giddem, giddem
Wi..Wi..Willis Giddem
Je M’apelle Zoro Swag bag
Will..giddemI go Uganda (I go Uganda)
Fine Uganda (fine Uganda)
Scroll enter Rwanda (Rwanda)
Nwanne Dina Mba (the lamba)The kind Baka wey i see take me back to Uganda (go Uganda)
I come through nobody breathe big baller like Black MambaI go dey waka waka
I too dey Waka waka
My own na to waka waka
Wakanda dey waka wakaI go dey waka waka
I too dey Waka waka
My own na to waka waka
Wakanda dey waka wakaLagos to Kampala
Permission to dangana
Dolce and Gabana
Let the Babe wey no whine well dapadaFirst class ticket to Accra (Accra)
Charly me no dey Jankara (Jankara)
I just want Uwku, Sarambara
In the Coup like Thomas SankaraLavida Lavida, I dey pity my Liver
Snapchat with statue Madiba
Jozi to Nairobi, Malawi, Sativa
IDGAF (I Don’t Give A Fuck) I’m on my WizkalifaShabalaba Shebelebe Shabalaba lebelebe labalaba
Shabalaba Shebelebe ShabalabaI go Uganda (I go Uganda)
Fine Uganda (fine Uganda)
Scroll enter Rwanda (Rwanda)
Nwanne Dina Mba (the lamba)The kind Baka wey i see take me back to Uganda (go Uganda)
I come through nobody breathe big baller like Black MambaI go dey waka waka (waka waka)
I too dey Waka waka (waka waka)
My own na to waka waka (waka waka)
Wakanda dey waka waka (waka waka)I go dey waka waka (waka waka)
I too dey Waka waka (waka waka)
My own na to waka waka (waka waka)
Wakanda dey waka waka (waka waka)VERSE 2
My Head Cocoa
Eyes like Gorilla in DR Congo
Tall like the Palms wey dey go for Togo
Heart dey beat, Nigeria AgogoOga try dey build Pyramid
Then you go know
African Salad or Roasted Dodo
Adjogan music for Porto Novo
Wakanda a banger, oya let it to blowTurn off the light e still dey shine
Turn on the light, Dey shine dey shineLupita Nyongo swag, you know the vibes
Vibe kon jam vibe, Vibe dey vibeShabalaba Shebelebe Shabalaba lebelebe labalaba
Shabalaba Shebelebe ShabalabaI go dey waka waka (waka waka)
I too dey Waka waka (waka waka)
My own na to waka waka (waka waka)
Wakanda dey waka waka (waka waka)I go dey waka waka (waka waka)
I too dey Waka waka (waka waka)
My own na to waka waka (waka waka)
Wakanda dey waka waka (waka waka)